Jeje

by Kuami Eugene

Highlife 2021 Twi/English 23,403 views

Lyrics

[Intro]
Kuami Eugene!

[Verse 1]
Jeje, jeje
Make we take am jeje
Jeje, jeje
Love no be competition

[Chorus]
Slowly, slowly
We go make am slowly
Jeje, jeje
Love me tenderly

[Verse 2]
I no rush, I no dull
I go love you in full
Step by step, day by day
I go love you in every way