Majeeed ft Joeboy – Yawa No Dey End (Remix) (Lyrics)

Majeeed ft Joeboy – Yawa No Dey End (Remix) Lyrics Mp3 Download. Raving Nigerian recording artiste, Majeeed is here with the remix to ‘Yawa No Dey End’ featuring Joeboy.

Check out the official lyrics for ”Yawa No Dey End by Majeeed” below and share it.

Yawa No Dey End (Remix)Majeeed

Wetin go kill a man na billing oh
Oh oh oh oh
Majeeed baby

I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if i say no raba
Omo them go shoot my leg catapault oh

See This Lyrics????????:   Black Sherif - 45 (Lyrics)

But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Coz yawa no dey end
Yawa no dey

Yeah I made a million dollars
Now I’m tryna make some billion dollars
Be like anytime Wey I climb one ladder
E get another one Wey go take me higher higher o
E no Dey end
But I go ,gbadun my life till the end
If you bin get o
Dem a your friend o
If you no get oh
Demmma go Shenk o
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You Dey hustle you must get time to whine and dine
Cos one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life

See This Lyrics????????:   Cruel Santino – Tapenga (Lyrics)

But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Coz yawa no dey end
Yawa no dey

Billing opor po po
Opor ju

See This Lyrics????????:   Daasebre Gyamenah - Ohia Nam Enyoo (Lyrics)

Writer: Majeeed
featured: Joeboy
Album: Yawa No Dey End (Remix)
Released: 2022

(Visited 61 times, 1 visits today)

Leave a Comment