Kizz Daniel ft Tekno – Buga Lyrics Mp3 Download. Renowned Nigerian singer, Kizz Daniel connects with his Nigerian brother, Tekno to bless the airwaves with a jam tagged; “Buga”.
Buga by Kizz Daniel is making waves and the lyrics are here for you to enjoy.
Check out the full lyrics below and share it;
Buga (Lyrics) by Kizz Daniel
[Intro: Kizz Daniel]
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem
[Verse One: Kizz Daniel]
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
[Chorus: Kizz Daniel & Tekno]
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
[Verse Two: Tekno]
Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
[Chorus: Kizz Daniel & Tekno]
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo
[Outro: Kizz Daniel]
(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly
Writer: Kizz Daniel
Album: Buga
Released: 2022