Fireboy DML ft Asake – Bandana (Lyrics) Video Mp3 Download. YBNL Nation signed, singer songwriter and recording act, Fireboy DML released this lovely tune with lyrics called – Bandana.
On Bandana Lyrics by Fireboy DML, He calls up with his label mate and ‘Peace Be Unto You’ hit-maker, Asake on this massive jam.
This song was also housed under his next to be released studio Album – ”Playboy. Check out the full song lyrics below and share them;
Bandana (Lyrics) by Fireboy DML ft Asake
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
I no dey blow strees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
Ohhh coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Dey go foreign
Oshey Mr. Money
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
Ohhhh coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Dey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Writer: Fireboy DML
featured: Asake
Song: Bandana
Album: Playboy
Released: 2022