Bella Shmurda – Many Things (Lyrics)

Bella Shmurda – Many Things Lyrics Download. Danbage Republik signed pop singer, and a Nigerian superstar – Bella Shmurda outdoors a brand new song with lyrics tagged – Many Things.

Check it out below and share;

Many Things (Lyrics) By Bella Shmurda

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See This Lyrics????????:   Jessie Murph - Pray (Lyrics)

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show

See This Lyrics????????:   Russ - BET (Lyrics)

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

See This Lyrics????????:   R2bees - Eboso (Lyrics)

Writer: Bella Shmurda
Album: Many Things (Lyrics)
Released: 2022
Producer: Fancy Beatz

(Visited 18 times, 1 visits today)

Leave a Comment