AV – Jiggy (Lyrics) Mp3 Download. Fast-rising Talented Nigerian singer and songwriter, AV comes through with a new 2022 song called – “Jiggy” with official lyrics
Jiggy by AV was produced by Krizbeatz.
Check out the full lyrics below and share it;
Jiggy (Lyrics) BY AV
Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
tell me what you want i gat paper
and when we done you go pay me later
inna my room
Roll two and smoke one
whine that waste motorolla
girl you know your booty is danger
and nothing wey i like pass danger
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find Dey for inside your sokoto
girl yunno (yunno na)
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find Dey for inside your shokoto
girl yunno (girl you know, you know , you know)
obiagelli
dumebi
do remi
fa so lati do
My baby
My baby
My baby
My baby
obiagelli
do remi
dumebi
fa so lati do
My baby
My baby
My baby
My baby
Girl am a gangstar and i gat guns now
and i gat niggas when dey answer when i call now,
so tell them likkle boys make dem calm down,
cause dem all likkle likkle boys dem no fit test man
Girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find dey for inside your sokoto
girl yunno (yunno na)
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find dey for inside your sokoto
girl yunno (girl you know, you know, you know )
Obiageli
obiagelli
dumebi
do remi
fa so lati do
My baby
My baby
My baby
My baby
obiagelli
do remi
dumebi
fa so lati do
My baby
My baby
My baby
Girl am a jiggy nigga,
tell me what you want, I gat paper,
later inna my room
obiagelli
dumebi
do remi
fa so lati do
My baby
My baby
My baby
My baby
obiagelli
Writer: AV
Album: Jiggy
Released: 2022