AK Songstress – My Proposal (Lyrics). Dancehall singer – AK Songstress drops the official lyrics and lyrics video to her massive tune called – My Proposal.
Check it out below and share it.
My Proposal Lyrics by AK Songstress
I The AK
A long time mi ah versatile
Abochi Nsa Ano
Fini fine boy, I want you your eyebrows na too cute
if you be mine, I promise you,
go enjoy me pass your favorite food.
I have been waiting for you to,
call me and tell me how u feel.
Cause when I see you in my neighborhood,
I dey pose but you no dey look my way.
So baby can’t you see this feeling dey over me?
as you see me currently it’s written all over me
In my society,
e be man wey dey chase woman.
But for you, I am ready to break the rules and shoot my shot.
I don’t want to, uuh uuh!
Be waiting for you uhh uhh!
I’m available, uuh uhh¬
So I’m here with my proposal.
I don’t want to, uuh uuh!
Be waiting for you uhh uhh!
I’m available, uuh uhh¬
So I’m here with my proposal.
If Muhammed no go-to the mountain,
the mountain must Wakka
Ratio man to woman
no dey balance oo; E be matter!
As I dey see you so, I know say you be responsible.
As you dey see me so, na packaging Oga!
I be available
When I look into your eyes, I see my future paradise
The connection na tight oo!
I will be proud to be ur wife
When I look into your eyes, I see my future paradise
The connection na tight oo!
I will be proud to be ur wife
I don’t want to, uuh uuh!
Be waiting for you uhh uhh!
I’m available, uuh uhh¬
So I’m here with my proposal.
I don’t want to, uuh uuh!
Be waiting for you uhh uhh!
I’m available, uuh uhh¬
So I’m here with my proposal.
So baby can’t you see this feeling dey over me?
as you see me currently it’s written all over me
In my society,
e be man wey dey chase woman.
But for you, I am ready to break the rules and shoot my shot.
I don’t want to, uuh uuh!
Be waiting for you uhh uhh!
I’m available, uuh uhh¬
So I’m here with my proposal.
uuh uuh!
Uuh uuh!
uuh!
I’m here with my proposal
Writer: AK Songstress
Album: My Proposal
Producer: Abochi